Create Ya Case

0 / 10 (0%) 0%

For hia, you fit take am do fingerprint for ya pictures and videos, and send them enter we database, make sure say ya media meet these criteria:

Eligibility Requirements dem

  • Dem show you inside di pictures.
  • Di picture(s) dey show you naked, half-naked (example private parts dem or bobbi dem wey underwear dey cover) or dey show sexual things
  • You dey over 18 years old for di pictures

We Accept

  • Naked, half-naked or sexual pictures wey you no gree make dem post online
  • Roba, fake or naked, half-naked or pictures for sexual things wey dem create

We CANNOT Accept

  • Pictures for selling or one wey na professional one Di real picture wey dem use create roba, fake or sexual something wey dey create
  • Test pictures dem
  • Screenshots dem wey dem capture from text wey people dey yan
  • Audio recordings dem

Create Ya Case

1 / 10 (10%) 10%

Create Ya Case

Ah-ah, sorry o, but we no fit help you with ya case. If you dey under 18 for inside di content, abeg holla National Center for Missing and Exploited Children or Internet Watch Foundation for help.

If you dey outside UK, waka go dis page to find resources for di kontri wey you dey.

Create Ya Case

2 / 10 (20%) 20%

Create Ya Case

Thank you for showing interest for dis tool.

You no qualify based on di informate wey you give us.

If you sabi di person wey dey inside di picture(s)/video(s), try tell dem make dem use dis service direct.

If any of their picture(s)/video(s) don already dey online, di fastest way to get help fit be to report am directly for di platform. To learn how to report for different platforms dem, waka go we reporting guide here.

For more informate, see di FAQ or Resources and Support.

Create Ya Case

3 / 10 (30%) 30%

Create Ya Case

4 / 10 (40%) 40%

Create Ya Case

Thank you for showing interest for dis tool.

You no qualify based on di informate wey you give us.

For more informate, see di FAQ or Resources and Support.

Create Ya Case

5 / 10 (50%) 50%

Create Ya Case

6 / 10 (60%) 60%

Create Ya Case

6 / 10 (60%) 60%

If dem don share any of ya picture(s)/video(s) online before, di fastest way to get help na to report am direct for di platform. To learn how to report for different platforms dem, waka go we reporting guide here.

Create Ya Case

7 / 10 (70%) 70%
Picture(s)/video(s) no dey comot from ya phone

Select di picture(s) or video(s) wey you wan protect for ya phone or device. Make you remember say, ya picture(s) or video(s) no dey komot from ya phone o, dem just wan scan am so dem fit get di special 'hash' or digital fingerprint wey e get. Once dem don get am, dem go share am with di companies wey dey do dis work>/a>. Abeg, make sure say you dey choose di correct picture(s) or video(s) from ya gallery and check di name wey dey down so you know say na di correct pictures/videos you dey hash.

Maximum file size 500MB
Choose File

You fit select up to 20 photos/videos for each case.

0%

Alert

You fit upload maximum of 20 photos/videos for each request. Abeg, submit different cases if dey necessary.

Alert

Dem no fit accept one or more pictures because dem no support am, di quality too low, or dem be duplicate

To dey follow ya case dey go

8 / 10 (80%) 80%

Abeg, create password wey you go dey use check how ya case dey go. If you lose di password or you forget am, you no fit reset am o, and StopNCII.org or company wey dey work with us no go know am. Ya password na at least 10 characters long.

Dem go give you case number once you finish open ya case. No lose ya case number or ya password o, because you no go fit find ya case again with any oda thing.

We fit send you email with ya case number if you want. To protect ya privacy, we no go keep ya email address for we server or share am with anybody (including companies wey dey do dis work).

Review ya Case

9 / 10 (90%) 90%

Abeg review case before you send am. Abeg write down or copy ya Password.

Na me dey inside di picture(s)/video(s) wey I choose

I don pass 18 years when dem take di picture(s)/video(s)

If you put email address, dem go send ya case number go ya email. If you no want put email, abeg dey ready to write down or copy ya case number wey go show for di next screen. Abeg also write down ya Password.

If everything dey correct, and you gree make dem process and share ya hash(es), click "Submit".

Dem don succeed create case